Points in new eSteem Mobile 2.1 [Naija pidgin translation]

in #esteem5 years ago

Ogbonge updates don show face comot for inside eSteem mobile 2 wey be for Android devices. The interface wey ein bring comot be "reworked user interface".

Anything wey una dey do for inside eSteem now, whether na post, abi na comment, vote or reblog, dem go dey sama una with tokens as rewards.

The people wey don already use the new eSteem surfer don get ogbonge rewards, but una fit add more to una own when una use surfer client. Ein no get any user interface but dem dey count all actions wey una don already do for inside am and dem go use eSteem tokens take reward una. Una fit claim all these ogbonge rewards with eSteem mobile 2.1.

To even manage una wallet for inside the app don make sense laidis. Una fit also transfer Steem abi na SBD enter another pesin wallet, or una fit send am enter the exchange wey dey for inside the wallet. eSteem token transfer go show face soon shaa.

We don already dey set for wetin the future go bring come our domot, and the post wey relate to eSteem token matrices go drop soon. Make una join body follow us for more tori as ein relate to eSteem token matter. Make una feel dis ogbonge updates as e dey hot and make una enjoy una token.

Wetin dey new for inside 2.1

  • eSteem token rewards
  • Wallet transfers
  • Post scheduling
  • Customizable notification settings
  • Ability to delete comments
  • Transactions filter for notifications
  • PIN backup
  • Ability to send feedback
  • Dark mode style tweaks

Wetin dey fix

  • Surfer drafts edits
  • Search issues
  • Switch account error
  • Estimated wallet value
  • Transfer notification issue
  • Edit comment issue
  • Disabled push notification issue
  • Reply issues
  • YouTube video issues

Dis version wey don comot no bi the same with eSteem 1.6.0 wey una sabi. Ein no go use einself update, na una wey go update am. Make una download am from Google Play

spx3tktfg.jpgno7rvii6b.jpg

Testers

Wey dey find people wey go feel am, unto beta testing. If una see say bug dey inside am, abeg make una drop am as comment or make una waka enter Github. Dem go reward una.

We don already submit iOS version, we dey wait make AppStore approve am.

iOSAndroid


[email protected]
🌐eSteem.app | 👨‍💻GitHub | 📺YouTube
✍🏻 Telegram | 💬Discord | Patreon
Vote for @good-karma as a witness

Translated by @samminator from the original post of @good-karma

Sort:  

Thanks for mentioning eSteem app. Kindly join our Discord or Telegram channel for more benefits and offers on eSteem, don't miss our amazing updates.
Follow @esteemapp as well!

Congratulations @eu-africa! You have completed the following achievement on the Steem blockchain and have been rewarded with new badge(s) :

You distributed more than 6000 upvotes. Your next target is to reach 7000 upvotes.

You can view your badges on your Steem Board and compare to others on the Steem Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Vote for @Steemitboard as a witness to get one more award and increased upvotes!

We will get back on track… Serious development going on

Congratulations @eu-africa! You received a personal award!

Happy Birthday! - You are on the Steem blockchain for 1 year!

You can view your badges on your Steem Board and compare to others on the Steem Ranking

Vote for @Steemitboard as a witness to get one more award and increased upvotes!

Coin Marketplace

STEEM 0.26
TRX 0.11
JST 0.032
BTC 64615.49
ETH 3112.63
USDT 1.00
SBD 3.84