More than 170,000 people sign petition say make dem rematch England vs Colombia Match

in #worldcup6 years ago

As we take see am for Manchester Evening News [MEN],More than 170,000 people sign petition say make dem rematch England vs Colombia Match,because Colombia fans think say they Rob dem for the match.

Dem also talk say that goal wey ''Carlos Bacca'' score for extra time suppose be goal.The petition don draw FIFA attention to review the match and the robbing so that everything go be free and fair.So wetin dem mean be say the only free and fair play wey dem dey talk about na to rematch am.

On the other hand,''Diego Maradona'' don tell FIFA Sorry via the trash words wey E tell the Referee who bin Officiate the Colombia vs England match concerning Colombia defeat.[MARADONA DEY CRAZE TRUE-TRUE].

Coin Marketplace

STEEM 0.26
TRX 0.11
JST 0.033
BTC 64777.26
ETH 3101.53
USDT 1.00
SBD 3.84