Happening In Nigeria today|Better news from our Ogbenge Country Naija

in #busy6 years ago (edited)

P/s: This blog post is written in Nigerian Pidgin English

Hello My Fellow Nigerians in Madam Patience's voice. Hahahha

Una don't see the recent and viral video weh just land for this our country again.

Imagine ooo, this wan na Inspector General sef of police in Kano wet dem say make him read speech for the commission of the Force Intelligence Technical Unit on Monday. Him com dey fuck up.

Chaiii... Nigeria no go better again.

After now BuBu go come talk sey we the Nigerian youths are lazy when these lazy ones sef better pass the people dem dey put for office. At least we sabi read and write English wella. 


My dear. Na so Dis man dey pronounce nonsense since ooo. Nothing bin happen to him before dem call him out ooo. But as him just land dey begin dey read speech...Gbagam! His village people follow. Him come dey do

I mean transmission.... Ghffbabbsnsjdbe effort jjshsbsueb sorry sir sorry sir... *Iweep*

 Na so one good Samaritan come help him out dey read d something for am while him repeat after am like one nursery school pikin wey dem wan teach how to read and write.

This country na real Joke we dey.

Make una go get una PVC ooooo

Meanwhile, If you from Nigeria come... no forget follow this beta pikin @naijapidgin wey sabi bring ogbonge news wey dey happen frmor this our country come ooo.

I remain your steemian beauty Queen @perkyeunice ...lol

Sort:  

@Perkyeunice, thank you for using the naijapidgin tag.

We encourage and support minnows.

Join us on discord: https://discord.gg/5SR8CH4 for more fun and to submit your posts for curation.

You like what we are doing and would like to support us? Join our trail here: https://steemauto.com/dash.php?i=15&id=1&user=naijapidgin


Sponsored by @ogoowinner

Hello naijapidgin!

Congratulations! This post has been randomly Resteemed! For a chance to get more of your content resteemed join the Steem Engine Team

Hello... It's me you're looking for.

Imagine the rubbish I even see am for youtube na so then go the fall hands globally
Na so e go dey be when incompetent people go dey dey office after them go say them dey fight corruption

U wan mind this people? Smh

Coin Marketplace

STEEM 0.27
TRX 0.12
JST 0.033
BTC 62397.62
ETH 3171.83
USDT 1.00
SBD 3.77