You are viewing a single comment's thread from:

RE: Steemit Engagement Challenge S2W2 | Steem4Nigeria Contest | No place like home: Tell us why you prefer your country to any other country

in Steem4Nigeria2 years ago (edited)

Haaa. You have detailed a well presentable post, i must commend your effort, but bro why yiu carry this kyn egusi soup for post, whey i never chop dis night. Bro be like say brokoto dey this soup, i dey see shaki and ponmo too
O boi, na serious case be this oo
Chai

Sort:  
 2 years ago 

😂😂
Abeg salivate with mercy oo, if you look at the food for 2 hours you go bellefull. The food na for those way no gree come back Nigeria I want make the remember wetin them dey miss.
Thanks for stopping by.

Abeg I don dey look am since morning inner Belle full

Coin Marketplace

STEEM 0.29
TRX 0.12
JST 0.034
BTC 63247.38
ETH 3242.29
USDT 1.00
SBD 3.90