HAPPY VALENTINE'S

in #life6 years ago

Hi dem my people, luvi luvi dey shoot for air. Everybody dey attached dem self give man o. I beg follow me see wetin my two ogboge eyes see today for guys wey done broke for area.

My Brother, if she insists she will eat pizza or chocolate today, tell her to go read Numbers 9:11. The scripture is specific on the food to be taken on 14 February.

Num 9:11 In the second month on the fourteenth day in the evening they shall keep it; they shall eat it with unleavened bread and bitter herbs.
You get it?
For today the laws of moses will work😂😂

if you babe been say if make u carry am go for tour, eatry or go beach. Tell her say make she come ur house make she come cook. Many of this our naija babe no sabi cook, but dey sabi eat fast food. Na fast food person go dey chop everyday after marriage. I beg ladies make he na try join he na mama for kitchen. Learn how to cook both local and foreign food. Get good job, get moni and be person wey guy's go dey envy.

A word is enough for the wise. ☆Happy☆ ♡Valentine's♡ ☆Day☆ to you all.
valentines-day-3145419__480.jpg
pixabay.com

Sort:  

Resteemed your article. This article was resteemed because you are part of the New Steemians project. You can learn more about it here: https://steemit.com/introduceyourself/@gaman/new-steemians-project-launch

Coin Marketplace

STEEM 0.24
TRX 0.11
JST 0.029
BTC 69360.20
ETH 3674.62
USDT 1.00
SBD 3.24