You are viewing a single comment's thread from:
RE: NEW METHOD WEY ROBBERS TAKE DEY THIEF
Na kidnapping dem dey use this style do for my side, now dem don advance. God go help us. Make I double my hustle so I go fit buy my own car😍

Abi o my sister