You are viewing a single comment's thread from:

RE: SIGNS OF STAPHYLOCOCCUS

in #naijapidgin6 years ago (edited)

This na comfam health talk una carry come our dormote so o. Na person wey im pkapka nor sempke go know say health no good. This particular sickness na one wey be say e dey very common but people nor know. I twale give una for this enlightenment.

Coin Marketplace

STEEM 0.29
TRX 0.12
JST 0.033
BTC 63700.12
ETH 3136.09
USDT 1.00
SBD 3.83