YAHOO YAHOO DIE WELL O, NA STEEMIT SURE PASS LAS LAS

in #naijapidgin6 years ago

images (6).jpegsource

My niger people Dem, I greet all of ona o. Hope say ona Wednesday go wella? As I see today market ehhhhh, I nor fit believe my eyes o but na the real matter be that sha. Make ona just see as Steem won take send person pack go village go stay but I still believe say e go come up again sha but I nor know when o.

E get wetin don dey trend for we country niger now o. Guys don pack enter yahoo Yahoo (Fraud) finish and Dem dey see am as swag. U go see small pikin dey drive motor of #20million, motor wey him papa nor even fit save money buy but sake of say Dem dey dupe people especially those whiti pipo, dem con feel say na there life end.

images (5).jpegsource

ME nor kukuma get any Mata with them o because I won get my own money by cool way. So Naim make me dey thank papa God for steemit o even though the price now dey break person heart. At least I know people wey the platform don help their lives finish. If to say dem nor dey this platform, I nor know Wether Dem for get wetin Dem get from steemit o.

  • Imagine @uche-nna turn millionaire as e enter steemit.
  • See as @michaelcj take organize one competition like that wey give many people opportunity to showcase their talent.
  • Even @yungchief sef don go rent house with money from steemit.
  • Even me wey dey yarn sef, Steemit don really help me o.
    IMG_20180910_142659.jpg
    Currently now I dey shoot one video spoken word wey I write for @steemjet wey @dimimp sponsor.

The list of people to call many well well. If I begin call of them ehhhhh, this post nor go end o but make I just stop for here first.

Me know say ona dey see those yahoo boiz as them dey show their motor, gold chains, carry girls and dey live anyhow life and those things reach to tempt people but I wan tell us something and the thing dey sweet me wella and e still follow for some of the reasons wey nor dey even make me think of to enter Yahoo sef.

WETIN DIFFERENTIATE STEEMIANS FROM YAHOO BOIZ

  • We steemians slang na more Steem and SBD to ur wallet but Yahoo boiz Dem go say more funds to ur account.
  • We steemians dey earn on a daily basis but yahoo boiz Dem na once in a while.
  • Hard work must pay you for steemit but u nor dey sure say hardwork go pay with yahoo.
  • God bless my hustle on Steemit and God go answer that prayer but if one yahoo boi talk like dat, God go fold hand dey look dem. Angel Michael no go even let the prayer cross the yahoo boy room sef.
  • We steemians dey get favors, for example delegations to help people but Yahoo bois dem dey receive curses everyday.
  • We steemians no dey fear SARs but Yahoo boiz dey disappear wen dem hear just d name SARs.
  • The Steem platform na confirm and legit way to make your money o but yahoo na fraudulent way.

  • you fit easily borrow money from here and even see person wey fit help sponsor your projects sef with Steem but yahoo, hmmm which yahoo project u won do abeg and who go borrow u?

Incase you Sabi anybody wey dey do Yahoo, Abeg carry this message give am o

steem train.gifsource

TELL AM SAY

Bros why not make you just kukuma quit Yahoo and Join Steemit!

Ona Weldone o wey read this post.

@yungchief thank you well well o for this idea wey u bring. Na you Biko o

I don sign out like this o!

Sort:  

Hello! I find your post valuable for the wafrica community! Thanks for the great post! We encourage and support quality contents and projects from the West African region.
Do you have a suggestion, concern or want to appear as a guest author on WAfrica, join our discord server and discuss with a member of our curation team.
Don't forget to join us every Sunday by 20:30GMT for our Sunday WAFRO party on our discord channel. Thank you.

Congratulations @eddie23! You have completed the following achievement on the Steem blockchain and have been rewarded with new badge(s) :

Award for the number of posts published

Click on the badge to view your Board of Honor.
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Do not miss the last post from @steemitboard:

SteemitBoard - Witness Update

Support SteemitBoard's project! Vote for its witness and get one more award!

@Eddie23, thank you for using the naijapidgin tag.

We encourage and support minnows.

Join us on discord: https://discord.gg/5SR8CH4 for more fun and to submit your posts for curation.

You like what we are doing and would like to support us? Join our trail here: https://steemauto.com/dash.php?i=15&id=1&user=naijapidgin

Congratulations @eddie23! You have completed the following achievement on the Steem blockchain and have been rewarded with new badge(s) :

Award for the number of upvotes

Click on the badge to view your Board of Honor.
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Do not miss the last post from @steemitboard:

SteemitBoard - Witness Update

Support SteemitBoard's project! Vote for its witness and get one more award!

Congratulations @eddie23! You have completed the following achievement on the Steem blockchain and have been rewarded with new badge(s) :

Award for the number of comments

Click on the badge to view your Board of Honor.
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Do not miss the last post from @steemitboard:

SteemitBoard - Witness Update

Support SteemitBoard's project! Vote for its witness and get one more award!

Congratulations! This post has been upvoted from the communal account, @minnowsupport, by eddie23 from the Minnow Support Project. It's a witness project run by aggroed, ausbitbank, teamsteem, someguy123, neoxian, followbtcnews, and netuoso. The goal is to help Steemit grow by supporting Minnows. Please find us at the Peace, Abundance, and Liberty Network (PALnet) Discord Channel. It's a completely public and open space to all members of the Steemit community who voluntarily choose to be there.

If you would like to delegate to the Minnow Support Project you can do so by clicking on the following links: 50SP, 100SP, 250SP, 500SP, 1000SP, 5000SP.
Be sure to leave at least 50SP undelegated on your account.

Congratulations, this post has been upvoted using the Steemjet community account. Keep publishing quality posts using the steemjet tag to earn curation rewards.

Join us

Steemjet Discord channel-https://discord.gg/vdZe8JW

We hope to see you around. Keep Steeming!!!

Fraudulent activities should really be discouraged among youths.. Nothing good comes easy.. Thank you for being Frank Mr @eddie23.. And I enjoyed your pidgin flows too!

Thanks so much for reading this article. Fraud is now what's trending daily and everyone seems cool with it. It's very bad.

Na better talk be this. You be better pikin.. God go bless us more

Yes o. Na u try pass.

Coin Marketplace

STEEM 0.29
TRX 0.12
JST 0.033
BTC 62934.09
ETH 3118.65
USDT 1.00
SBD 3.85