NAIJA PIDGIN (LOVE WEY GOD SHOW US)

in #naijapidgin6 years ago (edited)

jesus-and-earth-2.jpg
imagesource

NIGERIAN PIDGIN: Bible NT
John (Jon) 3:16
16 “Bikos God luv di pipol wey dey dis wold wel-wel, E kon send di onli pikin wey E get to us, so dat enibodi wey biliv am, nor go die, bot e go get life wey nor dey end

DQmSprqxCX7SjwRrw84RoysM8qga9dD7nDdDsm6oV9fdHgu.jpeg
imagesource

I thank all of una for reading,upvoting and commenting....I LOVE ALL OF UNA

Sort:  

God be show us boku boku love and we no fit show others love. Na the number one and the biggest problem for we world today be that.

Na so my brother...make we just try show love to ourselves

Coin Marketplace

STEEM 0.28
TRX 0.12
JST 0.032
BTC 66266.06
ETH 3031.03
USDT 1.00
SBD 3.67