NAIJAPIDGIN FUNNY PIX CONTEST

in #naijapidgin6 years ago

Naija people, I hail una o. Happy Sunday. How una dey? I believe say una dey kampe. If na church you dey pray for us o, if na field you dey, play your ball well,if na house you dey, make you still use your time well.

As e dey hot, the matter wey we get for ground today na fun contest. I call am fun because na for us to just jolly, laugh,enjoy ourselves. We just want know how creative you for be with picture.

Wetin we expect una to do?

  1. Dress crazy dressing

  2. Snap picture with am. Bring out creativity.

  3. Upload am for comment section

Na so e simple. No worry no be by upvote you go use win. Na the picture wey funny pass go win and na this evening for we WhatsApp group we go announce am. You dey wonder wetin you go win? E gone surprise as we dey always dey do am for naijapidgin. Hahahaha.

Make I start
IMG_20180408_092945.jpgmy real Face

IMG_20180408_093229.jpgmy crazy face

If you never join our WhatsApp group, oya click here👉whatsapp

Guess who post this matter make you chop my recharge card

IMG_20180319_092844_398.jpg
Na @mittymartz design this avatar

Sort:  

As he dey hot🌋🌋
Na my own pisure be dis oo.hahaha
IMG_20180325_120827.jpg
You don see where person where shirt, con tie gele again. Hahaha
Na me be dat, call me biliki

This obe still dope sha.

o ya clap for yasef..... phine Gurl

Lol, mad Rebe, I can't hug you o

Na my entry be dis

IMG-20180408-WA0000.jpg

No be fine girl every time make person still craze small😀

Lol, chisus! Is this my sparkles? Chai, no one is dragging the first with you baby

Lol
Na kuku me

No vex.... I will personally tell baba to make you man in ya next life. E dey ya DNA

NICE-ONE

Hahaha
Thanks

Chineke! 🙆🏽‍♂

Who do blessing like this? 🤣🤣🤣

I no kuku wear cloth , make i join ,if you like talk say i no fine , if i don win finish u go know if i de fine or not

IMG_20180408_150657_738.jpg
IMG_20180408_100438.jpg

Cast

Ur entry de valid

Guy no worri, I will nominate this face for PDP next campaign.... A true replection of hunger and hopelessness in the present reign,

You try!

This one for naijapidgin
IMG_20180309_105147.jpg

Your entry de valid

E good like that ooo.... Smile

C your big eye ball, lol

Na naijapidgin cause am ooo

@naijapidgin make una take am oo

IMG_20171230_151321.jpg

na comedy time be dis ooo

Warrisdis....... Your entry de valid

Na my entry be this
IMG_20180408_134039.jpg

Oya woli agba

Ur entry de valid

Oya woli agba

I dey tel you! HOLY MICHAEL!

My face no funny sefIMG_20180408_145712.jpg

Smh

Your entry de valid 😎

@matadonis your mata need doh true true

Hello! I find your post valuable for the wafrica community! Thanks for the great post! @wafrica is now following you! ALWAYs follow @wafrica and use the wafrica tag!

IMG_20180408_152506.jpg

Make i drop am as e dey hot
This na guy boxers i wear for head, i con wear e suit join.
How i bi?

How i bi?

In Simi's voice....."If u ask me, Na who i go ask?"

Enjoy yaself dear

Hehehehe
Tank you

the latest style in town, it is good to be different, people sef dey trip for me, Coman c how dem dey look at me for road, dey gbadun my swaga, me sef con dey smile, my head dey swell up and I know many go soon join me.... IMG_20180408_131504.jpg

Your pose alone na contest not to mention the colour war.

Weldone

Kikikiki lol

Coin Marketplace

STEEM 0.27
TRX 0.13
JST 0.032
BTC 64693.66
ETH 2975.51
USDT 1.00
SBD 3.70