Nigerians stop to dey spread fake news

in #naijapidgin6 years ago

DQmUKSUbJf6GJypWe3AotmHNRN95riKkHAk52cqMRqfHJ2x.jpeg

Topic: Nigerians stop to dey spread fake news

Una good morning my country pipo how today dey be for una side we greet una.

Wednesday don land again and we for naijapidin don bring another mata come una dormot.

The minister for information and culture wey him name na Alhaji lai Mohammed don come out to warn Nigerians about fake news,according to am spreading of fake news na very big threat to democracy and security for we country and he say the civil war wey happen that time na this spreading of fake news ginger am e say make we dey confirm news from the right source before we start to spread am and journalist with all the social media dey contribute to the spreading of fake news and no be lie sometimes you go serve something online but wen them read news for channels or u read newspaper u no go see anything for there e say make we take caution o for wetin we dey read online before we start to spread am becos we country no fit contain anoda war.

My pipo abeg how una see this mata na true say all this social media dey spread fake news abi na lie make una drop una comment.

Footnote

If you would like to support us,
Please follow our curation trail Or delegate SP to @naijapidgin account.

We are naijapidgin community with a mission to promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows


Join our discord server for fun, interactions and voice shows here

We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On discord we have the following shows and lectures:

  • Real-Life Talk with @preciousimo
    [Tuesdays by 8pm]

  • Lectures on Block chain, Steemit and Cryptocurrencies [Wednesdays by 6pm]

  • Relationship talk with @rosyblessing [Thursdays by 8pm]

  • Variety night show with @itoroarchibong and @imbigdee. [Sundays by 5:30pm]

  • Special Hotseat [Sundays 8pm]

Dont miss it

Naijapidgin Team:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain:
@ogoowinner
@zizymena
@oliverwilliams
@horlaide
@mittymartz
@nmalove
@preciousimo
@rosyblessing


Na @mittymartz design this avatar

Sort:  

This one na ogbonge topic una take use jam us today as i dey surf the internet i see say jamb they talk sey the person wey people dey talk sey be the highest for jamb exam, sey him na even the 4th highest self sey make Nigerians stop to they spread fake news.

Coin Marketplace

STEEM 0.29
TRX 0.13
JST 0.033
BTC 63295.30
ETH 3053.22
USDT 1.00
SBD 3.70