You are viewing a single comment's thread from:

RE: NEW METHOD WEY ROBBERS TAKE DEY THIEF

in #naijapidgin6 years ago

Lol..nawa o. This our country sef. Na kidnapping with style be this one o. Na SARS go catch them. Wetin happin na? Make our sisters and mothers no waka again. Abeg we gat to tell our female friends and relatives wey dey always go island o. In fact make them watch out for any moto wey carry passengers before them enter. This one pass don't be silly.

Coin Marketplace

STEEM 0.28
TRX 0.12
JST 0.033
BTC 62947.22
ETH 3174.78
USDT 1.00
SBD 3.81