Humour

in #nigeria6 years ago (edited)

Omo the way Nigerians yus still carry this steemit for head ehn abeg make una nor cast levo for boys ooooo because everything may we dey try put hand for una must kill am ni lol. See people may recession wan kill dey speak English may dem nor fit write tru out their schoolin days ni and abeg abeg hy una wan dey speak english sef ni? them tell u say here na office work? lol sha sha carry on no levo sha if beta dey nor forget your boy o

Sort:  

Congratulations @surgecapitalric! You received a personal award!

Happy Birthday! - You are on the Steem blockchain for 2 years!

You can view your badges on your Steem Board and compare to others on the Steem Ranking

Vote for @Steemitboard as a witness to get one more award and increased upvotes!

Coin Marketplace

STEEM 0.28
TRX 0.12
JST 0.033
BTC 70190.79
ETH 3740.89
USDT 1.00
SBD 3.69