Make Una Come Yarn Me Why Una Like Steemit My naija(9ja) friends and families, @ogoowinner don do am again ooo

in #npc6 years ago (edited)

1516027069779.jpg


Faculty Of Business Administration(F.B.A) ,University Of Nigeria Enugu Campus (UNEC)

E don happen again oo as @ogoowinner don give us chance make we use pidgin English talk why we like steemit oo, as I see a for her latest post na it, I say make I give my own
My life be don bend tire as I bin the waste my money for bet9ja and I no dey win, the thing d come frustrate me sotay I even the borrow money the play bet
Another one come happen, I join icharity.com, this one na another scam way suck my money dry.
But as I find steemit, body begin do me gbedu-gbedu , because this one you no go pay $10,000 get $200,000. You go just put time and effort get pass $200,000, body the sweet me since way I find steemit upon say the thing no dey pay every time, but e better make I dey do steemit dan to dey do bet9ja again.
Na why I like steemit ooo

i am your humble @chidiebereegbo.

pidgin English


i thank una for una timeoooo

proper English


i thank y'all for your time

Sort:  

LOL, your english is catchy!!!!

Yeah , its not actually english..its called pidgin english, its spoken in some part of african continent , this is just a nigerian version of it

It's quite hard for me to understand it, but I love sound when I tried to pronounce it.

How are you friend?

Coin Marketplace

STEEM 0.28
TRX 0.11
JST 0.031
BTC 68401.35
ETH 3900.35
USDT 1.00
SBD 3.63