Pidgin Post:-Beta wey steemit do for me

in #npc6 years ago


My own story for wetin steemit don do for my life, chai the tin too berekete for ground. Na for money make i talk, or for beta pipu wey i don know like @surpassinggoogle, @destinysaid, @ogochukwu, @gebenga, @ewuosu. Dey plenti jor i no fit mention dem finish.


i sit-down mi own, see my oga @edumurphy too dey blow dis our beta language for ground. Me too come see am why me too go Carry yan dis apata.


person wey bring dis beta tin come head get oil. Becuz me i bin don suffer 4 dem my teacher hand becuz say i bin dey spoke my beta pidgin. Dis kind tin don giv me beta way make i yan my own apata. Wetin i sabi chop den bin dey bring come give me.

**


na mi time come o, all d small small ekeyi, ego, dollar, and Kala Kala wey i don suffer for school becuz of dis beta tin. Mi time to chop d gain come so o.oya come pay me back wit beta steem and steem dollars. Me too know go use picture, come and beat me I dey for my house.

IMG-20180118-WA0001.jpg
@chrisian768

Sort:  

am happy for you, you did it

Dis ur pidgin no be here oo!

Thanks, i just want to create a scene

Coin Marketplace

STEEM 0.24
TRX 0.11
JST 0.029
BTC 69262.51
ETH 3679.71
USDT 1.00
SBD 3.22