Nigerian pidgin challenge

in #npc6 years ago

Abeg make una see me see problem oooooooo, this one don pass me na him I say make I share am with my fellow steemians. Abeg make una help me look into this matter wey dey for ground, e get one girl wey me and am don dey run package for six months now. The truth na say I know am from my guy but him tell me say na besty level dem dey run. Make una hear me out ooooo because na una be the judge for here, before me and this girl start to dey columbi ourselves I ask my man weda him and this babe get anything apart from this besty level, him say no make I carry on with my matter. My people na last two weeks I find out say all time wey I think say this people na just best friends, me no know say dem dey recharge themselves for my back. Abey make unable help judge this matter why dey for ground so because e dey pain me wella.

Sort:  

Welcome to Steemit. I think you will like it. There are plenty of people who love talking about cryptocurrencies, but lots of other interests too. Have fun

Coin Marketplace

STEEM 0.25
TRX 0.11
JST 0.029
BTC 69455.40
ETH 3692.71
USDT 1.00
SBD 3.34