[NAIJA PIDGIN CHALLENGE] D BETTER PIPU FOR STEEMIT DON CHANGE MY LIFE

in #npc6 years ago (edited)


As E dey hot naim we go talk am.@ogowinner con talk say make we talk as steemit don change our life's.

My broda were I wan for start, na song I go take talk 'I suffry tye my wrapper as I start to sing "COME & SEE OOOOOOoOO"

Chai I no know were I wan start other than say God use all the better pipu when sit down for this ogbonge platform take bless me for my season of trial. God no allow my enemies laugh over my head. He con use @dan and @ned take wipe sorrow commit for face. We no go commot here if we start this talk,so I con look am say make I share with una the 7 kain pipu when dey this platform wey God don use change my story.I love all of una.

Make una watch the video and your life no go be the same.

Na God go bless @tojukaka @ehiboss @surpassinggoggle @gloglo @adejoke16 @iamdayosamuel @dtube @tim.clarke @sergiomendes @fifebanks @ogowinner

No watch the video alone abeg EPP ME resteem am,the oda pipu when God wan use EPP me dey your followers.Follow the voice of GOD and epp my ministry move to the permanent site.

If you fit upvote e just be like say na jollof rice I dey chop for party. As you upvote na so My God go dey lift you higher and higher.

Una do well o, I don waka I put rice for fire.

If you want make we work together abeg send email to [email protected]


▶️ DTube
▶️ IPFS
Sort:  

Na wa ooo, efribody don scata d hause wit bad englishe. If @ned see una I dey sure say hin sef go bust for pidgin. Make una take am sofuly ooo na @royalheir dey yearn

@royalheir Naija no dey carry last. Lol

Shwooooo make una con see o,
Warri don enter steemit fa, buh na only naija pipu go fit decode dis wan o.
E be like say wan afrikan country sef dey use pidgin but i no remember d wan make i no go degrace myself.

See as my bele dey sweet for this post ehn, na to resteem am kia kia

@kaynosh hahahahahhahaaaha Abeg write your own o. Yes o na Naija peeps naim get this thread. Lol you fit check other pipu own for npc. Just click the tag lol

I don upvote una, oya make una add one extra cup for di rice sef, me too I wan chop. 😂

@adetorrent I go DHL your rice con give you lol. Abi you wan use SBD take pay Hahahaha

😂😂😂😂😂😂😂😂

@temitopebanks are you serious? Hahahaahhaha I am in stitches. #beningirl

Hahahahahaha..... @Begging parade hhahahahahaha

@iamdayosamuel how men go do na,pipu gat to hustle lol

Coin Marketplace

STEEM 0.27
TRX 0.13
JST 0.031
BTC 61745.50
ETH 2898.66
USDT 1.00
SBD 3.61