Story Book 2

in #poetry6 years ago

As I reach hux say mk I sleep
Person knock my door so I cum go peep
Na d baby, na so my heart cum dey beat
Wetin I go do, mk I pretend like say I don sleep

I love this omote but her luv too cum quick
I nor wan end for wia na shit I go dey lick
But she too fyn and her voice dey mk me weak
So anytin wey I wan do I need to do am quick

I cum decide to strong my mind open the door
After all night neva cum, na jst after four
As she enter na so she kneel down for the floor
Say without I nor luv her bck she nor go leave my door

Chai, See me see story book blessing
Abeg joor mk I b her prince charming
Anything wey wan happen mk e happen
This kind luv I go count am join my blessings
storybook2.jpg

Sort:  

This post has received a 0.23 % upvote from @drotto thanks to: @steemnaija.

Hello, as a member of @steemdunk you have received a free courtesy boost! Steemdunk is an automated curation platform that is easy to use and built for the community. Join us at https://steemdunk.xyz

Upvote this comment to support the bot and increase your future rewards!

Coin Marketplace

STEEM 0.28
TRX 0.12
JST 0.033
BTC 69774.83
ETH 3620.03
USDT 1.00
SBD 3.72