I THROWAY SALUTE TO THE BIG GUYS FOR STEEMIT AREA

in #sbg6 years ago (edited)

Steemit! Steemit!! Steemit!!! I hail men wey don gain ground boku for area. Steemit dey tight like say dem dey park bus but men still survive. No b every hunter wey go jungle na in dey geh clear eye comot for inside am. Steemit as e tight reach ehn some guys still dey wey cross leg for inside am say dem no dey go anywhere, we go gather dig am. Twale to the men wey don clear jungle for steemit leave grass for newbies.

May una break bottle clear road for d big guys may dem sabi say area don take over thick forest jungle

Checkout the memes I selected for this.

The first one
IMG_20180907_121508_663.JPG

Second one
IMG_20180907_121440_777.JPG

Third one
IMG_20180907_121527_651.JPG

RULES
•Maximum MEME permitted is 3 and should be in one post.
•Use Nigeria ,sbg,bigwaves and any other tag of your choice.
•Drop the link to your post as a comment on this post TGIF WITH @jeaniepearl
•Include the rules to the trend challenge on your post so everyone will do it right.

BROUGHT TO YOU BY @fisteganos AND OTHER BIG GUYS

In case una never sabi me 😎😎😎 na me be oshiokhenhoya1👌👌👌 of puye-puye kingdom. Na only me carry am come say "wetin dey puyeke for ur area as e dey hot"

Na only me dey stand on d throne, I no follow anybody drag am👌👌👌. Issoryt😎😎😎

image

Sort:  

Twale for oshiokhenhoya .🙌🙌na u. This ur broken no b here

Boss no mind us. Abeg no vex for we pidgin as we still be learner for the apewpwe levelz. Na u b we leader na😎😎😎

Congratulations @oshiokhenhoya! You have completed the following achievement on the Steem blockchain and have been rewarded with new badge(s) :

Award for the number of posts published

Click on the badge to view your Board of Honor.
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Do not miss the last post from @steemitboard:

SteemFest³ - SteemitBoard support the Travel Reimbursement Fund.

Support SteemitBoard's project! Vote for its witness and get one more award!

standing ovasion

Ova wetin? No mind me at all I no wise

Congratulations, your post had been chosen by curators of eSteem Encouragement program. Feel free to join and reach us via Discord channel if you have any questions or would like to contribute.


eSteem Line
Thank you for using eSteem

Coin Marketplace

STEEM 0.27
TRX 0.13
JST 0.031
BTC 61665.59
ETH 2884.57
USDT 1.00
SBD 3.62