For steemit we dey fit chat?steemCreated with Sketch.

in #steemnaija6 years ago


Pipul wey newly enter steemit don ask me this question tire that is why I say mk I do a post for am.
As you enter steemit you go wan mk you know many pipul wey they for there wey go fit even help you they vote your post and na beta thing be that, bcuz he fit help you get steem whales wey go dey follow you and upvote your post.

Steemit.com inc nor get wia them call their own say na wia we go dey chat bt the thing be say so many places dey wey person fit meet many pipul wey dey steem it wey dem fit chat with, one of that kind place na him dem dey call steemit.chat

To chat for steemit.chat u need to create an account with dem, with jst your name and email address den choose password, the place dey very gud well well, bcuz you go meet many many pipul wey dey steemit for there, he even get a room wia you fit carry your post put so dat pipul wey dey there go like am.
Oya na wetin una dey wait for? Quick quick go make friend for steemit.chat make you start to get beta upvote…! And if you need help nor forget to click the link on my bio to join steemnaija whatsapp chat group

Sort:  

a few of the steemit community use steemchat !!!

yes, bt na beta place for newbies to start

Its nice..welcome idae

Kul! I also thought about this too. Can be very helpful I think. U too much

Congratulations @steemnaija! You have completed some achievement on Steemit and have been rewarded with new badge(s) :

You made your First Vote

Click on any badge to view your own Board of Honor on SteemitBoard.
For more information about SteemitBoard, click here

If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

By upvoting this notification, you can help all Steemit users. Learn how here!

Coin Marketplace

STEEM 0.28
TRX 0.12
JST 0.033
BTC 69774.83
ETH 3620.03
USDT 1.00
SBD 3.72