Letter to 2baba

in #writing6 years ago

images.jpeg

I am writting this letter to a man i respect so much, this must be the letter i have been waiting to write for so long. I wish i fit write out my heart, because the time wey i get no go reach to say all i've got.

2baba i met you in year 2000 in okrika grammar school From that year like jollof rice and stew your music turn to food to my soul.
It was plantation boyz over everything, everyday na una song i dey like to sing. From that year 2baba i start to dey follow you like woman wrapper.
Every single wey you drop, every lyrics in your song dey make me want to sing along.

2baba you are a lyrikal prophet and i connect to the love in your concience.
One thing i learn from you is realness over hype.
Dear innocent idibia, your music be like spell from a holy dibia.
Na your type wey jehovah for heaven dey exalt.
Because anybody wey dey carry shoulder up dey give chance for the devil to extort.
2baba u are my greatest lyricist to the african music u are a blessing.

Coin Marketplace

STEEM 0.28
TRX 0.13
JST 0.032
BTC 61372.42
ETH 2928.56
USDT 1.00
SBD 3.66