Dem Don release Mikel Obi Papa Wey Dem Been Kidnap

in #zappl6 years ago (edited)

June 29th, dem kidnap Pa Michael Obi, come talk say make dem bring 10million naira make dem take release am. As dem no dey fear God, dem make papa dey waka up and down without shoe for leg. On July 2nd for afternoon, naim police come help o

Sort:  

Hello! I find your post valuable for the wafrica community! Thanks for the great post! @wafrica is now following you! ALWAYs follow @wafrica and use the wafrica tag!

Coin Marketplace

STEEM 0.28
TRX 0.12
JST 0.032
BTC 61220.17
ETH 2979.22
USDT 1.00
SBD 3.73