You are viewing a single comment's thread from:

RE: Song title- The sorrowful flute+ steemit is building a new set of stars through decentralized entertainment!+ free 30 SBD and 20steem to three lucky africans(almost #65000 naira as of December 28 2017)

in #dtube6 years ago

Oga Destiny, I throway salute give you. Me go talk dis one for Naija pidgin, cos na part of wetin make me an African.
Africa, as we don yan am before, na d birthplace and cradle of humankind. Being African no be becos say I black (as a matter of fact, black na d summation of all colours). Na ein be say na from Africa wey dem comot other races (abeg no fight me oo, cos my body dey do me one kind). Pride dey for person wey dem born for Africa. Me dey feel Africa, no be lie. Beauty dey for inside Africa, even dignity follow join body. To be an African no be beans oo.
Finally, I comot cap for Africa.
I love Africa.

Sort:  

oga sammy, knack better pidgin my brother, nothing do you, we na african men, make dem dem go sidown,

I dey tells u bro. Pidgin make sense die oo. See as ein pure like water

Coin Marketplace

STEEM 0.27
TRX 0.11
JST 0.030
BTC 71452.56
ETH 3843.99
USDT 1.00
SBD 3.44