You are viewing a single comment's thread from:RE: UNA DON HEAR OF NAIJA.HEALTHCARE?View the full contextadeoyesteem (6)in #naijapidgin • 6 years ago i don hear ooo he better pass anything.... i hail una for the ogbonge work🙏😉
Correct! Nah you sure finish we happy say u Don hear so you go help us spread the news of this better thing wey d happen for we naijapidgin
yes o... the news na confirm infact does wey never hear go hear well well..... una d best for this steemit oo... i salute