You are viewing a single comment's thread from:
RE: NEW KEKE NAPEP WEY BE LIKE MINI JEEP DON COME OUT
Dis one make sense scatter!
O Boy! Na bye bye to Taxi be dis ooo!
Abeg, wetin be d name of dis inventor? I go like write full article about am.
Him deserve my accolades!